link 2


Read More

adasa test link

check am out , na wetin u wan see???? no WORRY DIS SITE IS NOT FUNCTIONAL NA TEST RUN SITE
Read More

Chief Jonathan Alatoru V. Economic And Financial Crimes Commission [EFCC]

Following a Public Notice Wherein Chief Jonathan Alatoru was Declared wanted, and mention made
of the contract for the construction of a Skill Acquisition Centre in Egualaba Edo State
as awarded
Read More

Niyola just Drop New Video!

EME first lady don drop anoda better video o, dis one she call am "LOVE TO LOVE YOU" for dis one she feat her label mate and oga at d top banky w, na one Kemi Adetiba shoot d video for america, no b bad video sha, put eye down watch am, u go feel am die, enjoy o!
Read More

Nigeria lose N32bn onto gas-flaring matter

Nigeria lose $198.775 million, about N31.8 billion, for one month onto gas flaring, as companies for the oil and gas sector flare 50.098 billion Standard Cubic Feet (SCF) of gas for February 2014   
Read More

Portharcourt First Son don drop New Music

Portharcourt First Son Duncan Mighty don drop New song o, dis one him call am IKEBE GYRATE, dis one no bad at all, if you sabi dance dis na d perfect song to show ya sef, aya press download de dance de go
Read More
,

9ice don Set For House Of Reps O!

9ice don officially declare him ambition to run for seat of the Federal House of Representatives for Ogbomosho North/Ogbomosho South/Orire Federal Constituency for 2015, na dis singer use him hand confirm am o, for him instagram account as him sample campaign poster
Read More

Featured Posts

Social Icons

Pages