Showing posts with label music. Show all posts
Showing posts with label music. Show all posts

Niyola just Drop New Video!

EME first lady don drop anoda better video o, dis one she call am "LOVE TO LOVE YOU" for dis one she feat her label mate and oga at d top banky w, na one Kemi Adetiba shoot d video for america, no b bad video sha, put eye down watch am, u go feel am die, enjoy o!
Read More

Portharcourt First Son don drop New Music

Portharcourt First Son Duncan Mighty don drop New song o, dis one him call am IKEBE GYRATE, dis one no bad at all, if you sabi dance dis na d perfect song to show ya sef, aya press download de dance de go
Read More
,

9ice don Set For House Of Reps O!

9ice don officially declare him ambition to run for seat of the Federal House of Representatives for Ogbomosho North/Ogbomosho South/Orire Federal Constituency for 2015, na dis singer use him hand confirm am o, for him instagram account as him sample campaign poster
Read More

Dammy Krane Don Drop Am As E De Hot

aya now Dammy Krane don sample una the album art to him forth coming album,  and him d album  enterkraner make una cool down d album go soon de stores both for online and offline
Read More

Breaking News! Vector Don Come Back


u don hear, say baba vector don drop anoda new music? this one him call am "WHERE IS VECTOR" omo dat one na jam, go download am today and thank me 2mao, carry go...
Read More

Featured Posts

Social Icons

Pages